Zach Hodskins, 16, of Milton High School in northeastern Georgia no get one hand. Na with only one hand em mother born am. But he dey play Basketball better pass people wey get two hands sef…. See other pictures Continue reading Inspire: Skilled Basketball Player with only one hand