Tag Archives: MD Abubakar

Gunmen abduct 3 patients from Leprosy hospital

Leprosy

 

Gunmen carry gun enter a Tuberculosis and Leprosy Centre on Thursday at Sanubi town in Ughelli North Local Government Area of Delta State from where dem patient-nap three inmates.

People dey suspect say na ritual dem wan take the patients do. But dem rescue the patients for Ugolo-Orogun.

Wetin lakunlescrews no know na whether na police rescue them or na neutral persons because police yarn say no arrests have been made.