Tag Archives: Metal

Can Mars really have metals?

The Man, wey dem dey call Curiosity
The Man, wey dem dey call Curiosity

Curiosity Mars rover wey America’s NASA send go Mars don find another strange looking object on the red planet. This time, na one small shiny protuberance:

“The image was taken with the right Mastcam on Curiosity on Sol 173 — January 30, 2013 here on Earth,

hope say you see the protuberance? Wetin e be?
hope say you see the protuberance? Wetin e be?

and was pointed out to us by Elisabetta Bonora, an image editing enthusiast from Italy.

Continue reading Can Mars really have metals?