Some people kill over ten people in Maiduguri and just about a day after, some other people don go kill twenty ladies wey like to dey wear mini skirts and trousers for their separate homes in Maiduguri.
Dem news people yarn say the event happen for the early hours of Friday around 1 to 2 a.m. when most of the residents still dey sleep.
Make you no forget say curfew dey from 6 a.m. to 9 p.m. in the state in the past five months