
The reality show wey dey yarn about the life of Omotola Jalade-Ekeinde, “Omotola: The Real Me,” go dey air on AfricaMagic Entertainment every Thursday.
Omotola yarn “You will get to see everything. What we are doing is very real. It’s basically my whole life. The parts where I’m taking care of the kids, the parts where I’m taking care of the home, the parts when I am working, the parts where I’m yelling. It’s crazy. My life is crazy!”
“Yes my image is ‘omosexy’ but this show is for the whole family. It’s good content for everyone” she yarn.
Person yarn say na the new way wey people wan dey present dem autobiographies be this, as people no fit read again and yet, the celebrities wey we wan know about sef no fit write anything again. hmmm…lakunlescrews no know that one o.
i like her so much..am sure the show is gonna be de bomb!
Sure. She go try wella