Yesterday in Sweden, dem begin deliberate on top the 37 year-old woman wey dem arrest in October for say she dey follow skeletons sleep.
First, na murder dem accuse am of but the accusation don change to violating the peace of the dead.
December 17 na the day for her judgement.
WTF really!!