When Oyinbo people do this kind thing, na innovation we dey call am but when we people do am, na Iranu we dey call am.
So wetin be the difference between Innovation and Iranu? The Oyinbos who made the car are called ‘The Dirty Brothers’. And na old truck dem convert into this beauty of a car.
And this car don dey prepped to walka round the world. I mean ’round the world’. See below for route…