Tag Archives: Factory

ROBOTS DEY COME FOR YOUR JOBS. WATCH OUT!

Foxconn Technologies na MobilePhone manufacturing Company in China.

Dem don begin the process of replacing dem workers with Robots, wey dem call Foxbots.

1 MILLION ROBOTS GO REPLACE 1 MILLION HUMAN JOBS?

This is following labour issues wey the company dey get in recent times wey include “complaints over working conditions, rumored riots, and even suicides, all occurring in the past few years as demand for smartphones and tablets is skyrocketing.”

At least, robots no dey complain! 10,000 units don show, 20,000 go show before the end of the year.

The cost of the Robots high, no be small. E dey between $20,000 to $25,000.

Shey make we dey expect similar things for Africa?