
This one happen for PiercedSmurf‘s suspension wedding on April 20, 2007 for New Orleans.

Wedding inside shop.
The bride em wear white dress and earrings wey resemble tiny planets, the groom wear tuxedo and cuff links wey dem shape like spacecraft, and the wedding party wear blue jumpsuits. The wedding take place thousands of meters above the Gulf of Mexico in wetin organizers call the world’s first zero gravity wedding.

On June 12, 2010, two hundred and sixty one divers swim inside water to achieve the largest underwater wedding on record. Na Italy the wedding happen.

These two lovebirds be exterior cleaners of tall buildings, so dem choose to incorporate rappelling into their wedding ceremony for China. Wetin be rappelling? Na to drop from tall building by following rope come down.


This one na cold wedding o. Make dem pray make the wedding warm.

Na hot air balloon the groom don dey fly since 15 years before the wedding. So….waiting for when Okada men go begin do wedding inside (on top) dem tool.

And finally…

You noticed the classy gold and black?
infact na dat rainy wedding mi go prefer must abi d one inside water so if u say una wan follow mi bumper to bumper for marital bliss be prepared oooooo
lolz. your marital bliss go be helele o