Where to be born in 2013: Nigeria comes last in survey?

According to The Economist’s survey of 80 countries, Nigeria na em come last as a country where children go want make dem mama born them. see full article here http://www.economist.com/news/21566430-where-be-born-2013-lottery-life

Wetin this mean na say no child go want make em mama born am for Nigeria. Wetin you think?

Thank you plenty. We dey very happy to receive your comment. We go contact you shortly. Enjoy!!