Na privilege to be associated with these beautiful people of the world. Search dem mind and arrive at bliss.
Yesterday, na em dem do ‘invokation’ (nay convocation) for higher powers from Msc. to PhD.
We wish them the best journey ever. lAkUnLeScReWs is proud to be associated with you guys. Gbam! See pictures after the cut…







Profs dem I hail o. Me sef dey folo una for back. Like hunch. Hehehehehehe
God bless una