The twin sisters wey old pass for Nigeria, Mrs Esther Taiwo Olukoya and Emily Kehinde Ogunde, don celebrate dem 100th birthday together for Ijebu Ode , Ogun State.
The day na the same day wey dem dash the whole world a new Pope Francis (Charming, they say about him) – Wednesday the 13th of March, 2013 (rewritten 13.3.13)
Interestingly, dem date of birth na 13th of March 1913 (also written 13.3.13).
Wetin we no sabi na how dem manage do am…
U try for this one ooo. How u take get this info? anyway, thumbs up!!!!!!!
Thanks. na God o…