How many more people go die for Nigeria (in impossible situation?)

Map

More than 20 people don die (I mean, dem don kill dem) in plenty explosions wey happy for one bus station in the northern Nigerian city of Kano, na so people talk am.

Plenty buses na dem spoil for the Sabon Gari area of Kano, where plenty Christians dey leave.

Person no know which group, person or apparition wey cause this one. Some of us sha know some groups wey fit do that kind thing.

 

Make we no quick forget say earlier this month, one militant Islamist organisation, Ansaru, na dem yarn say dem kill seven foreign hostages wey dem seize in the northern state of Bauchi in February.

lAkUnLeScReWs asks say ‘How many people’s blood is required to wash a nation clean?’

Thank you plenty. We dey very happy to receive your comment. We go contact you shortly. Enjoy!!

Fill in your details below or click an icon to log in:

WordPress.com Logo

You are commenting using your WordPress.com account. Log Out /  Change )

Facebook photo

You are commenting using your Facebook account. Log Out /  Change )

Connecting to %s