PICTURES: You don’t like how you were made? Go, get a surgery, destroy it…

The 25 year old woman wey discover say dem leave em breast implant costing £4,000 hanging OUT of her chest
The 25 year old woman wey discover say dem leave em breast implant costing £4,000 hanging OUT of her chest
The US ex-stripper wey remain small make she die from botched booty implant
The US ex-stripper wey remain small make she die from botched booty implant

The woman wey do "Do-It-Yourself" plastic surgery for em face and wey end up deformed
The woman wey do “Do-It-Yourself” plastic surgery for em face and wey end up deformed
Una wan lose weight? Abeg, watch where you go for it. This na woman wey manage to lose 125 pounds but wey dem destroy em body for am. Na bad tummy tuck cause am o
Una wan lose weight? Abeg, watch where you go for it. This na woman wey manage to lose 125 pounds but wey dem destroy em body for am. Na bad tummy tuck cause am o
E get as e be even with the men. One kind man sef die from penis-enhancing
E get as e be even with the men. One kind man sef die from penis-enhancing
Madame ex-stripper
Madame ex-stripper

4 thoughts on “PICTURES: You don’t like how you were made? Go, get a surgery, destroy it…”

  1. This one terrible no be small o, many of which go lead to cancer for this women. but we no go overly blame them self but society and the freq wahala wey their men they use they wahala them to be the trophy wife or the pic perfect magazine girlfriend, instead wey dem go appreciate them like that. A lot of teenage girls even Nigerians are also going this route in Europe and North America now in a bid to belong in the accepted society the world has created and men has redefined, hopefully, a lot of women with such ideas at the back of their mind wld read this post, see the pics and know they are way better the way God has created them. if someone tells u, you don’t look beautiful just the way u are, tell them to go stand for middle of road for 3rd mainland bridge, lol

  2. bein denied imortality here on earth is our severest condemnatn. Who wudnt stoop 2 purchase a bit of bodily enhancments in hope of securin a renewd body,who? tell me if u knw, lakunle?

    1. tending towards an indictment? Anyway, the body is ultimately insignificant. So, we can destroy it anyway if that’s what it must be. But deep down, do we get the comfort that we so much crave?

Thank you plenty. We dey very happy to receive your comment. We go contact you shortly. Enjoy!!

Fill in your details below or click an icon to log in:

WordPress.com Logo

You are commenting using your WordPress.com account. Log Out /  Change )

Facebook photo

You are commenting using your Facebook account. Log Out /  Change )

Connecting to %s