Tag Archives: Meni Jonathan

Naija’s emotional President begin cry for Brother burial. Just Pictures o

BURIAL-JONATHAN-WEEPING                                                                                                                                                                                               You no need guess wetin dey happen for here…na for the burial of Nigeria’s President’s brother.

Senate President david Mark dey greet President
Senate President david Mark dey greet President
Nollywood faces
Nollywood faces
Pall bearers
Pall bearers

some-dignitaries-at-the-event

Choir
Choir

 

 

 

President Jona’s bro don die

President Goodluck Jonathan’s younger half brother, Meni Jonathan, don die. Na today, 20th of November – the day wey our President dey do em 55th birthday.

 

Na inside State House Clinic, Abuja e die.

The Presidency never yarn about the death officially. But sources yarn say the guy, Meni don dey suffer an undisclosed ailment for months and dey receive medical attention in his home state of Bayelsa.

Until em die, Mena na the chairman of traditional council of chiefs  in Otuoke community of Bayelsa State.

Hope say you see say dem look alike?