Rajesh Kumar Sharma, 40, from New Delhi, started a makeshift school under a metro bridge, where em dey teach children from slums wey no get money to attend better schools. Em belief na say education na the most important weapon for India’s youth, and if they no get am, dem dey doomed for life.
No walls or desks, just the bridge dey act as protecting roof in case of rain, and three squares wey dem paint black and used as blackboards. the story na blah blah blah…