
More than 20 people don die (I mean, dem don kill dem) in plenty explosions wey happy for one bus station in the northern Nigerian city of Kano, na so people talk am.
Plenty buses na dem spoil for the Sabon Gari area of Kano, where plenty Christians dey leave. Continue reading How many more people go die for Nigeria (in impossible situation?)