On Sunday December 9 2012, dem crown Miss Gbemisola Shotade, 21, Miss UN Tourism 2012 in Jamaica.
The event na two-week keenly contested pageant wey dem hold for Jamaica. Miss Gbemisola also won Miss Congeniality and her costume na em be the best in the traditional category.
For winning, she don earn herself $10,000, a modelling contract and plenty other opportunities.
However, as plenty people dey hail am say she try na em some people sef dey yarn say she no merit Continue reading She fine or she no fine? Mixed reactions trail the award of Miss UN Tourism 2012