Well, no be me yarn am o. Na James Gallagher of BBC yarn the matter. You fit check em article here http://www.bbc.co.uk/news/health-21783945.
Dem don dey analyse 14 people wey don stop using drugs, but that na after early treatment. The analysis show say these people no get any sign say the virus dey resurge.
Other reports sef yarn say one baby girl for US don dey effectively cured after she begin use em antiretroviral drugs. The challenge (and where the amazing discovery dey useful) na say most people
no dey know say dem don dey infected with HIV until the virus don enter all the korikori corner of dem body.
More details after the cut
James Gallagher, BBC http://www.bbc.co.uk/news/health-21783945. 2013