Tag Archives: Witchcraft

When and where witchcraft become a crime

Zimbabwe – Dem arrest and charge two women in Mashonaland West on Monday for doing wetin dem talk say dey similar to witchcraft.


The suspects be Rosemary Kamanga, 48 and Esnath Maodza, 56, both of Shackleton compound about 20km from Chinhoyi.

Dem dey treat them like say dem be thieves or hardened criminals. Na only Africa witch dey?