

“Dissident shines in the conservative world of the oyinbo – UK. And one wonders, where did we go wrong?”
One man, Stephen Gough, 54, wey dem dey call Naked Rambler don take as work nakedly walka-ing round the whole of England, nakedly na wetin I yarn.
Continue reading “Nudity is a human right” (at least in the UK) – Naked Rambler
Her name na Mrs Oluwakemi Adeoye. For 14 years wey she don marry, she no get baby.
In 2011, she get belle (pregnancy) and instead of 9 months, the baby chose to spend 25 months inside em mama belle before finally coming out “swiftly”. “Must be cool inside the womb”. Continue reading Pikin chose to spend 25 months inside belle before coming out.
Dem don suspend eight South African police wey arrest one Mozambican taxi driver, Mido Macia, 27, cuff am to a police van and begin drag am along the street. The guy later died.
Even Naija Police people wey no send no fit do that kind thing, lailai. People dey craze pass people sha.
Some people record the incident for the public and dem don broadcast am on TV. Continue reading SA police dragged man to death with their Van. Got suspended.
Onyebuchi Ejimkonye, 30, na em News report say rape Chinasa Dickson, 4, until she die pafuka. Trust the police, dem do arrest am. Continue reading She was 4. She was raped. And she died…